Difference between revisions of "bottompower"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * As woman dey | + | * As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like [[run]] [[parole]] wit am dey get wetin e want. |
:* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(She gave sexual favours in order to pass her exam.)}} | :* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(She gave sexual favours in order to pass her exam.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job . |(The lady offered sexual favours to secure the job.)}} | :* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job . |(The lady offered sexual favours to secure the job.)}} |
Latest revision as of 19:42, 27 February 2024
Naija
Etymology
From; English bottom and power
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mpáwà
Noun
- As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
- She use bottompower take pass im exam. — (She gave sexual favours in order to pass her exam.)
- Na bottompower she use take get di job . — (The lady offered sexual favours to secure the job.)
Translations
- English: feminine sexual influence