Difference between revisions of "bottompower"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * As woman dey use because e be woman and e know sey man go like run [[parole]] wit am dey get wetin e want. | + | * As woman dey use because e be woman and e know sey man go like [[run]] [[parole]] wit am dey get wetin e want. |
:* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(Egbokhare_2021, She gave sexual favours in order to pass her exam.)}} | :* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(Egbokhare_2021, She gave sexual favours in order to pass her exam.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na '''bottompower''' di lady use secure di job . |(Tella_NSC_2021, The lady offered sexual favours to secure the job.)}} | :* {{ux|dv|Na '''bottompower''' di lady use secure di job . |(Tella_NSC_2021, The lady offered sexual favours to secure the job.)}} |
Revision as of 16:25, 19 July 2021
Naija
Etymology
From; English bottom and power
Pronunciation
- bɔ̀tɔ́mpáwà
Noun
- As woman dey use because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
- She use bottompower take pass im exam. — (Egbokhare_2021, She gave sexual favours in order to pass her exam.)
- Na bottompower di lady use secure di job . — (Tella_NSC_2021, The lady offered sexual favours to secure the job.)
Translations
- English: feminine sexual influence