Difference between revisions of "bottompower"

 
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* As woman dey use because e be woman and e know sey man go like [[run]] [[parole]] wit am dey get wetin e want.
+
* As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like [[run]] [[parole]] wit am dey get wetin e want.
 
:* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(She gave sexual favours in order to pass her exam.)}}
 
:* {{ux|dv| She use '''bottompower''' take pass im exam. |(She gave sexual favours in order to pass her exam.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job  . |(The lady offered sexual favours to secure the job.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''bottompower''' she use take get di job  . |(The lady offered sexual favours to secure the job.)}}

Latest revision as of 19:42, 27 February 2024

Naija

Etymology

From; English bottom and power

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mpáwà

Play Play

Noun

  • As woman dey do wey be sey because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
  • She use bottompower take pass im exam.  — (She gave sexual favours in order to pass her exam.)
  • Na bottompower she use take get di job .  — (The lady offered sexual favours to secure the job.)

Translations

  • English: feminine sexual influence