bottompower

Revision as of 17:03, 24 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From; English bottom and power

Pronunciation

  • bɔ̀tɔ́mpáwà

Play

Noun

  • As woman dey use because e be woman and e know sey man go like run parole wit am dey get wetin e want.
  • She use bottompower take pass im exam.  — (Egbokhare_2021, She gave sexual favours in order to pass her exam.)
  • Na bottompower she use take get di job .  — (Tella_NSC_2021, The lady offered sexual favours to secure the job.)

Translations

  • English: feminine sexual influence