Difference between revisions of "boyfriend"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(3 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bɔ́ɪ́frɛ̂nd |
<sm2>pcm-ng-boyfriend.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-boyfriend.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>pcm-ng- | + | <sm2>pcm-ng-boyfriend.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Guy wey never marry girl but dem dey [[friend]] deirsef. |
− | :* {{ux|dv|Na my new '''boyfriend''' buy me dat latest Samsung fone I dey use. |( | + | :* {{ux|dv|Na my new '''boyfriend''' buy me dat latest Samsung fone I dey use. |(That my Samsung phone was bought for me by my new boyfriend.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na my aunty '''boyfriend''' just dey misbehave anyhow dere so. |( | + | :* {{ux|dv|Na my aunty '''boyfriend''' just dey misbehave anyhow dere so. |(That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)}} |
− | :* {{ux|dv|E hard to see '''boyfriend''' wey fit turn husband tomorrow nowadays. |( | + | :* {{ux|dv|E hard to see '''boyfriend''' wey fit turn husband tomorrow nowadays. |(It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * [[girlfriend]], | + | * [[girlfriend]], |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 11:22, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English friend
Pronunciation
- bɔ́ɪ́frɛ̂nd
Noun
- Guy wey never marry girl but dem dey friend deirsef.
- Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use. — (That my Samsung phone was bought for me by my new boyfriend.)
- Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so. — (That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
- E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays. — (It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: boyfriend