Difference between revisions of "boyfriend"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na guy wey never marry girl but dem two dey do like who don marry.
+
* Guy wey never marry girl but dem dey [[friend]] deirsef.
:* {{ux|dv|Na my new '''boyfriend''' buy me dat latest Samsung fone I dey use. |(NSC_Legbeti_2021. That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)}}
+
:* {{ux|dv|Na my new '''boyfriend''' buy me dat latest Samsung fone I dey use. |(NSC_Legbeti_2021, That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)}}
:* {{ux|dv|Na my aunty '''boyfriend''' just dey misbehave anyhow dere so. |(NSC_Legbeti_2021. That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)}}
+
:* {{ux|dv|Na my aunty '''boyfriend''' just dey misbehave anyhow dere so. |(NSC_Legbeti_2021, That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)}}
:* {{ux|dv|E hard to see '''boyfriend''' wey fit turn husband tomorrow nowadays. |(NSC_Legbeti_2021. It difficult getting a responsible boyfriend that will marry  nowadays.)}}
+
:* {{ux|dv|E hard to see '''boyfriend''' wey fit turn husband tomorrow nowadays. |(NSC_Legbeti_2021, It difficult getting a responsible boyfriend that will marry  nowadays.)}}
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* [[girlfriend]], [[befriend]]
+
* [[girlfriend]],  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 11:57, 11 August 2021

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Guy wey never marry girl but dem dey friend deirsef.
  • Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use.  — (NSC_Legbeti_2021, That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)
  • Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so.  — (NSC_Legbeti_2021, That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
  • E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays.  — (NSC_Legbeti_2021, It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend