boyfriend

Revision as of 18:15, 4 February 2021 by 154.66.32.13 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''friend'' ===Pronunciation=== * frɛ̂nd <sm2>Pcm-ng-boyfriend.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-friend.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Na guy wey...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd


Noun

  • Na guy wey never marry girl but dem two dey do like who don marry.
  • Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use.  — (NSC_Legbeti_2021. That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)
  • Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so.  — (NSC_Legbeti_2021. That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
  • E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays.  — (NSC_Legbeti_2021. A guy that will turn husband in the future are hard to come by nowadays.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend