boyfriend

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Na guy wey never marry girl but dem two dey do like who don marry.
  • Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use.  — (NSC_Legbeti_2021. That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)
  • Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so.  — (NSC_Legbeti_2021. That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
  • E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays.  — (NSC_Legbeti_2021. It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend