boyfriend

Revision as of 11:57, 11 August 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English friend

Pronunciation

  • frɛ̂nd

Play Play

Noun

  • Guy wey never marry girl but dem dey friend deirsef.
  • Na my new boyfriend buy me dat latest Samsung fone I dey use.  — (NSC_Legbeti_2021, That my Samsung fone was bought for me by my new boyfriend.)
  • Na my aunty boyfriend just dey misbehave anyhow dere so.  — (NSC_Legbeti_2021, That is my aunt's boyfriend misbehaving over there.)
  • E hard to see boyfriend wey fit turn husband tomorrow nowadays.  — (NSC_Legbeti_2021, It difficult getting a responsible boyfriend that will marry nowadays.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: boyfriend