Difference between revisions of "bozz"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
* bôz | * bôz | ||
<sm2>Pcm-ng-bozz.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bozz.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-bozz.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bozz.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:08, 1 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English boss .
Pronunciation
- bôz
Noun
- Person wey dey fight actor for feem.
- Di bozz beat beat di actor tire before di actor con chook am knife. — (Egbokahre_2020, The villian beat the protagonist mercilessly before the protagonist then stabbed him with a knife.)
- E no get how di feem want be, actor must kill bozz. — (NSC_Onwuegbuzia_2020,No matter what happens in the movie, the actor must kill the villain.)
- Person wey get power pass everybody
- You be bozz for di area now, E no get who fit talk put for your matter. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You are the top dog in this community, no one dares speak about anything that concerns you.)
Antonyms
Translation
- English: villain ,antagonist