Difference between revisions of "bozz"

 
Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv| E no get how di feem want be, actor must kill '''bozz'''. |(No matter what happens in the movie, the actor must kill the villain.)}}  
 
#:* {{ux|dv| E no get how di feem want be, actor must kill '''bozz'''. |(No matter what happens in the movie, the actor must kill the villain.)}}  
 
# Person wey get power pass everybody.
 
# Person wey get power pass everybody.
#:* {{ux|dv| You be '''bozz''' for di area now, E no get who fit talk put for your matter. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, You are the top dog in this community, no one dares speak about anything that concerns you.)}}
+
#:* {{ux|dv| You be '''bozz''' for di area now, E no get who fit talk put for your matter. |(You are the top dog in this community, no one dares speak about anything that concerns you.)}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Latest revision as of 18:10, 30 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English boss .

Pronunciation

  • bôz

Play Play

Noun

  1. Person wey dey fight actor for feem.
    • Di bozz beat beat di actor tire before di actor con chook am knife.  — (The villian beat the protagonist mercilessly before the protagonist then stabbed him with a knife.)
    • E no get how di feem want be, actor must kill bozz.  — (No matter what happens in the movie, the actor must kill the villain.)
  2. Person wey get power pass everybody.
    • You be bozz for di area now, E no get who fit talk put for your matter.  — (You are the top dog in this community, no one dares speak about anything that concerns you.)

Antonyms

Translation

  • English: villain ,antagonist