branch

Revision as of 18:03, 25 January 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English branch.

Pronunciation

  • brânʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3455
  • Frequency in raw corpus: 175
  • Frequency rank in raw corpus: 1450


Noun

  • The part of a tree, an extension of someting.
  1. I still dey check branch record.  — (jw__10933, I'm still checking the branch record.)
  2. E talk sey: “Cut the tree down and cut the branch comot.  — (jw__26787, He said that, cut down the tree and remove the branch.)
  3. Remember say the vine na Jesus, and the different-different branch na e disciples.  — (jw__21711, __no translation__)

Verb

  • Make person stop over on a journey
As e be say e dey pitakwa, Davido branch visit Rivers State Govnor Nyesom Wike for goment house Port Harcourt, wia im say im wan help develop some young pipo wey get music talents through im music company.  — (bbc__16911, __no translation__)


Related forms

  1. The branch committee for there don talk sey na only 200 pioneer their territory need.  — (jw__42487, __no translation__)
  2. So, the branch committee tell brothers and sisters wey want be pioneer sey dem no need pioneer for Britain again.  — (jw__42489, __no translation__)
  1. Which work branch office dey do?  — (jw__45971, __no translation__)
  2. e come write letter give branch office.  — (jw__14881, __no translation__)
  1. For December 1966, I come be branch overseer and I handle many court matter.  — (jw__11212, __no translation__)
  2. After the convention, the brother wey dem put as the new branch overseer come dey direct the preaching work for Mexico.  — (jw__43762, __no translation__)
  1. That time, the branch servant na Brother Pryce Hughes.  — (jw__11365, __no translation__)
    Pryce Hughes wey be branch servant for Britain that time, still stay the house.  — (jw__34415, __no translation__)

Synonyms

  • part

Translations

  • English: the part of a tree.

Verb

branch: stop over, make a call during a journey, detour.


  1. As I dey go, I go branch im house.  — (Egbokhare_2021, When I am leaving, I will call at his place.)
  2. If I come back, I go branch school.  — (JOS_39_Driver-Lady_M__60, If I come back, I will call at the school)


Synonyms

  • visit

Antonyms

Translations

  • English: stop over, make a call during a journey, detour.