Difference between revisions of "breast"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na dat part wey dey front of woman chest wey she take dey feed her new baby.
 
* Na dat part wey dey front of woman chest wey she take dey feed her new baby.
:* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin '''breast''' for one year. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for  whole year.)}}
+
:* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin '''breast''' reach one year. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for  whole year.)}}
* Na dat part wey dey woman chest wey many men dey like.
+
:* {{ux|dv|Di way some men take like '''breast''' no be small. |(NSC_Legbeti_2021, The way some men like breast is quite fascinating.)}}
:* {{ux|dv|De babe get big '''breast''' o. |(NSC_2020, The girl has big breasts.)}}
 
:* {{ux|dv|De way some men take like '''breast''' no be small. |(NSC_Legbeti_2021. The way some men like breast is quite fascinating.)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:07, 11 August 2021

Naija

Etymology

From: English: breast

  • brε̂s


Noun

  • Na dat part wey dey front of woman chest wey she take dey feed her new baby.
  • For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin breast reach one year.  — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for whole year.)
  • Di way some men take like breast no be small.  — (NSC_Legbeti_2021, The way some men like breast is quite fascinating.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts