Difference between revisions of "breast"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English: ''breast'' * brε̂s <sm2>pcm-ng-breast.f.ogg</sm2> <sm2>pcm-ng-breast.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Na dat part wey dey front of woman...") |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby. |
− | :* {{ux|dv|For hospital, dem dey always | + | :* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin '''breast''' reach one year. |(At the hospital, new mothers are encouraged to breastfeed babies for whole year.)}} |
− | + | :* {{ux|dv|Di way some men take like '''breast''' no be small. |(The way some men like breast is quite fascinating.)}} | |
− | |||
− | :* {{ux|dv| | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[boobs]] | + | * [[boobs]], [[boby]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''breasts'' | * English: ''breasts'' |
Latest revision as of 11:23, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English: breast
- brε̂s
Noun
- Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby.
- For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin breast reach one year. — (At the hospital, new mothers are encouraged to breastfeed babies for whole year.)
- Di way some men take like breast no be small. — (The way some men like breast is quite fascinating.)
Synonyms
Translations
- English: breasts