Difference between revisions of "breast"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby.
 
* Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby.
:* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin '''breast''' reach one year. |(NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for  whole year.)}}
+
:* {{ux|dv|For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin '''breast''' reach one year. |(At the hospital, new mothers are encouraged to breastfeed babies for  whole year.)}}
:* {{ux|dv|Di way some men take like '''breast''' no be small. |(NSC_Legbeti_2021, The way some men like breast is quite fascinating.)}}
+
:* {{ux|dv|Di way some men take like '''breast''' no be small. |(The way some men like breast is quite fascinating.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:23, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English: breast

  • brε̂s


Noun

  • Part of woman body wey dey woman chest wey she take dey feed her new baby.
  • For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin breast reach one year.  — (At the hospital, new mothers are encouraged to breastfeed babies for whole year.)
  • Di way some men take like breast no be small.  — (The way some men like breast is quite fascinating.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts