breast

Naija

Etymology

From: English: breast

  • brε̂s


Noun

  • Na dat part wey dey front of woman chest wey she take dey feed her new baby.
  • For hospital, dem dey always tel new mama dem to dey give deir pikin breast for one year.  — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for whole year.)
  • Na dat part wey dey woman chest wey many men dey like.
  • De babe get big breast o.  — (NSC_2020, The girl has big breasts.)
  • De way some men take like breast no be small.  — (NSC_Legbeti_2021. The way some men like breast is quite fascinating.)

Synonyms

Translations

  • English: breasts