breast
Naija
Etymology
From: English: breast
- brε̂s
Noun
- Na dat part wey dey front of woman chest wey she take dey feed her new baby.
- For hospital, dem dey always tell new mama dem to dey give deir pikin breast reach one year. — (NSC_Legbeti_2021. At the hospital, new mothers are encouraged to do baby friendly method and breastfeed babies for whole year.)
- Di way some men take like breast no be small. — (NSC_Legbeti_2021, The way some men like breast is quite fascinating.)
Synonyms
Translations
- English: breasts