Difference between revisions of "brokos"

Line 19: Line 19:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: scrotum (scrotal sack and testicles)
+
* English: ''penis'', ''scrotum''

Revision as of 14:06, 19 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bollocks

Pronunciation

  • brɔ̀kɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Wetin dey between man leg wey e dey use dey nack woman.
    • E no good make person dey piss anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )
  2. Wetin dey under penis wey be like sack.
    • As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro.  — (Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
    • Some people dey wey dey like to chop cow brokos.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)

Translations

  • English: penis, scrotum