Difference between revisions of "brokos"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use [[nack]] woman. | #Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use [[nack]] woman. | ||
− | #:*{{ux|dv|E no good make person dey [[piss]] anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )}} | + | #:*{{ux|dv|E no good make person dey [[piss]] anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )}} |
# Wetin dey under penis wey be like sack. | # Wetin dey under penis wey be like sack. | ||
#:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry [[crocro]]. |(Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}} | #:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry [[crocro]]. |(Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}} |
Revision as of 15:42, 10 April 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bollocks
Pronunciation
- brɔ̀kɔ̂s
Noun
- Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use nack woman.
- E no good make person dey piss anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )
- Wetin dey under penis wey be like sack.
- As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro. — (Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
- Some people dey wey dey like to chop cow brokos. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)
Translations
- English: penis, scrotum