Difference between revisions of "brokos"

 
(9 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[blokos]]
+
* [[blokos]], [[blockos]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 9: Line 9:
 
* brɔ̀kɔ̂s
 
* brɔ̀kɔ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-brokos.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-brokos.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-brokos.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-brokos.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin dey for man body wey e dey use dey nack woman.
+
#Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use [[nack]] woman.
#:* {{ux|dv| E no good make person dey piss anyhow. E dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone's house. )}}
+
#:*{{ux|dv|E no good make person dey [[piss]] anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. |(To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )}}
 
# Wetin dey under penis wey be like sack.
 
# Wetin dey under penis wey be like sack.
#:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry crocro. |(Egbokhare_2020, Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}}
+
#:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry [[crocro]]. |(Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}}
#:* {{ux|dv|Some people dey wey dey like to chop cow '''brokos'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, There are some people who love to eat cow scrotum.)}}
+
#:*{{ux|dv|Some people dey wey dey like to chop cow '''brokos'''. |(There are some people who love to eat cow scrotum.)}}
 
 
====Synonyms====
 
*
 
 
 
====Antonyms====
 
*
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: scrotum (scrotal sack and testicles)
+
* English: ''penis'', ''scrotum, genitals''

Latest revision as of 20:17, 27 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bollocks

Pronunciation

  • brɔ̀kɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use nack woman.
    • E no good make person dey piss anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss.  — (To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )
  2. Wetin dey under penis wey be like sack.
    • As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro.  — (Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
    • Some people dey wey dey like to chop cow brokos.  — (There are some people who love to eat cow scrotum.)

Translations

  • English: penis, scrotum, genitals