Difference between revisions of "brokos"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English brokos ===Pronunciation=== * brɔ̀kɔ̂s <sm2>Pcm-ng-brokos.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-brokos.m.ogg...") |
|||
(15 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[blokos]], [[blockos]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''bollocks'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* brɔ̀kɔ̂s | * brɔ̀kɔ̂s | ||
<sm2>Pcm-ng-brokos.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-brokos.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-brokos.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-brokos.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | brokos | + | #Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use [[nack]] woman. |
− | + | #:*{{ux|dv|E no good make person dey [[piss]] anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot '''brokos''', dey piss. |(To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )}} | |
− | + | # Wetin dey under penis wey be like sack. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry [[crocro]]. |(Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}} |
− | #: {{ux|dv|As your '''brokos''' dey scratch you, know sey you don carry crocro. |(Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)}} | + | #:*{{ux|dv|Some people dey wey dey like to chop cow '''brokos'''. |(There are some people who love to eat cow scrotum.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: scrotum | + | * English: ''penis'', ''scrotum, genitals'' |
Latest revision as of 20:17, 27 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bollocks
Pronunciation
- brɔ̀kɔ̂s
Noun
- Wetin dey between man leg wey e dey use dey piss con dey use nack woman.
- E no good make person dey piss anyhow; e dey bad sey you go just go corner of person house, comot brokos, dey piss. — (To urinate indiscriminately is bad. It is bad for you to urinate beside someone else's house. )
- Wetin dey under penis wey be like sack.
- As your brokos dey scratch you, know sey you don carry crocro. — (Since you are having itches, you should know that you have skin rashes.)
- Some people dey wey dey like to chop cow brokos. — (There are some people who love to eat cow scrotum.)
Translations
- English: penis, scrotum, genitals