Difference between revisions of "brush"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
# Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting. | # Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting. | ||
#:* {{ux|dv| Dis rug clean well well because dey use '''brush''' wash am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)}} | #:* {{ux|dv| Dis rug clean well well because dey use '''brush''' wash am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im '''brush''' if e don use am reach three months. |( | + | #:* {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im '''brush''' if e don use am reach three months. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)}} |
# Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de dey use comb head. | # Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de dey use comb head. | ||
#:* {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need brush nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)}} | #:* {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need brush nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)}} |
Revision as of 18:11, 21 July 2021
Naija
Etymology
From: English brush
Pronunciation
- brɔ̂ʃ
Noun
- Wetin get soft chukuchuku wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting.
- Dis rug clean well well because dey use brush wash am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)
- De talk sey e good make person dey change im brush if e don use am reach three months. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)
- Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head.
- If you don barb abolo you no go need brush nah. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)
- Wetin de dey use dey paint someting.
- Shey dat painter brush never old like dis? — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Isn't that painter's brush old?)
- All dose makeup artists dem, deir brush can dey dear. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Those makeup artists have really expensive brushes.)
Translations
- English: brush, hair brush
Verb
Transitive
- Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
- Dis tile, una no go brush am? — (NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)
- Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
- If you no take time, I go brush you now. — (If you are not careful, I will kick your legs.)
- As police catch di guy, omo, de brush di guy once! — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Immediately the police caught him, he was cleared off the ground.)
- Make dem beat person.
- E go insult who pass am, de con brush am like who thief money for market. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, He was a beaten like a thief because he insulted a person who was not his peer.)
- Make person clean im teeth.
- No go use bad smell kill person, once you wake go brush abeg. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English:brush, beat