Difference between revisions of "brush"

Line 25: Line 25:
 
====Transitive====
 
====Transitive====
 
# Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
 
# Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
#: {{ux|dv| Dis tile, una no go brush am? |(NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)}}
+
#: {{ux|dv| Dis tile, una no go '''brush''' am? |(NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)}}
 
# Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
 
# Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
 
#: {{ux|dv|If you no take time, I go '''brush''' you now. |(If you are not careful, I will kick your legs.)}}
 
#: {{ux|dv|If you no take time, I go '''brush''' you now. |(If you are not careful, I will kick your legs.)}}
Line 33: Line 33:
 
# Make person clean im teeth.
 
# Make person clean im teeth.
 
#: {{ux|dv| No go use bad smell kill person, once you wake go '''brush''' abeg. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)}}
 
#: {{ux|dv| No go use bad smell kill person, once you wake go '''brush''' abeg. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[clean]], [[beat]], [[deck]]
 
[[clean]], [[beat]], [[deck]]

Revision as of 18:16, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English brush

Pronunciation

  • brɔ̂ʃ

Play Play

Noun

  1. Wetin get soft chukuchuku wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting.
    • Dis rug clean well well because dey use brush wash am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)
    • De talk sey e good make person dey change im brush if e don use am reach three months.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)
  2. Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head.
    • If you don barb abolo you no go need brush nah.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)
  3. Wetin de dey use dey paint someting.
  • Shey dat painter brush never old like dis?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Isn't that painter's brush old?)
  • All dose makeup artists dem, deir brush can dey dear.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Those makeup artists have really expensive brushes.)

Translations

  • English: brush, hair brush

Verb

Transitive

  1. Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
    Dis tile, una no go brush am?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)
  2. Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
    If you no take time, I go brush you now.  — (If you are not careful, I will kick your legs.)
    As police catch di guy, omo, de brush di guy once!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Immediately the police caught him, he was cleared off the ground.)
  3. Make dem beat person.
  4. E go insult who pass am, de con brush am like who thief money for market.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, He was a beaten like a thief because he insulted a person who was not his peer.)
  5. Make person clean im teeth.
    No go use bad smell kill person, once you wake go brush abeg.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)

Synonyms

clean, beat, deck

Antonyms

Translations

  • English:brush, beat