Difference between revisions of "brush"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting.
+
# Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting.
:* {{ux|dv| Dis rug clean well well because dey use '''brush''' wash am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis rug clean well well because dey use '''brush''' wash am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)}}
:* {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im '''brush''' if e don use am reach three months. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)}}
+
#:* {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im '''brush''' if e don use am reach three months. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)}}
* Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de dey use comb head.
+
# Wetin get soft [[chukuchuku]] wey de dey use comb head.
:* {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need '''brush''' nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need '''brush''' nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)}}
* Wetin de dey use dey paint someting.
+
# Wetin de dey use dey paint someting.
:* {{ux|dv| Shey dat painter '''brush''' never old like dis? |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Isn't that painter's brush old?)}}
+
#:* {{ux|dv| Shey dat painter '''brush''' never old like dis? |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Isn't that painter's brush old?)}}
:* {{ux|dv| All dose makeup artists dem, deir '''brush''' can dey dear. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Those makeup artists have really expensive brushes.)}}
+
#:* {{ux|dv| All dose makeup artists dem, deir '''brush''' can dey dear. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Those makeup artists have really expensive brushes.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''brush'', ''hair brush''
 
* English: ''brush'', ''hair brush''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
+
# Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
:* {{ux|dv| Dis tile, una no go '''brush''' am? |(NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis tile, una no go '''brush''' am? |(NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)}}
* Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
+
# Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
:* {{ux|dv|If you no take time, I go '''brush''' you now. |(If you are not careful, I will kick your legs.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you no take time, I go '''brush''' you now. |(If you are not careful, I will kick your legs.)}}
:*  {{ux|dv| As police catch di guy, omo, de '''brush''' di guy once! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Immediately the police caught him, he was cleared off the ground.)}}
+
#:*  {{ux|dv| As police catch di guy, omo, de '''brush''' di guy once! | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Immediately the police caught him, he was cleared off the ground.)}}
* Make dem beat person.
+
# Make dem beat person.
:* {{ux|dv| E go insult who pass am, de con '''brush''' am like who thief money for market. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, He was a beaten like a thief because he insulted a person who was not his peer.)}}
+
#:* {{ux|dv| E go insult who pass am, de con '''brush''' am like who thief money for market. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, He was a beaten like a thief because he insulted a person who was not his peer.)}}
* Make person clean im teeth.
+
# Make person clean im teeth.
:* {{ux|dv| No go use bad smell kill person, once you wake go '''brush''' abeg. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)}}
+
#:* {{ux|dv| No go use bad smell kill person, once you wake go '''brush''' abeg. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 15:53, 25 November 2021

Naija

Etymology

From: English brush

Pronunciation

  • brɔ̂ʃ

Play Play

Noun

  1. Wetin get soft chukuchuku wey de join put for wood or metal wey de fit use clean someting.
    • Dis rug clean well well because dey use brush wash am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)
    • De talk sey e good make person dey change im brush if e don use am reach three months.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)
  2. Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head.
    • If you don barb abolo you no go need brush nah.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't have to brush your hair.)
  3. Wetin de dey use dey paint someting.
    • Shey dat painter brush never old like dis?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Isn't that painter's brush old?)
    • All dose makeup artists dem, deir brush can dey dear.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Those makeup artists have really expensive brushes.)

Translations

  • English: brush, hair brush

Verb

  1. Make person use wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal use am clean someting.
    • Dis tile, una no go brush am?  — (NSC_Onwuegbuzia_2021,These tiles, won't you clean them?)
  2. Make person use leg carry anoder person two leg comot for ground make e fall.
    • If you no take time, I go brush you now.  — (If you are not careful, I will kick your legs.)
    • As police catch di guy, omo, de brush di guy once!  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Immediately the police caught him, he was cleared off the ground.)
  3. Make dem beat person.
    • E go insult who pass am, de con brush am like who thief money for market.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, He was a beaten like a thief because he insulted a person who was not his peer.)
  4. Make person clean im teeth.
    • No go use bad smell kill person, once you wake go brush abeg.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Don't kill people with a foul odour, as soon as you wake up please brush your teeth.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English:brush, beat