Difference between revisions of "buba"
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From Yoruba: bùbá | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bùbá | * bùbá | ||
<sm2>Pcm-ng-buba.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-buba.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-buba.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-buba.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Wetin de dey wear [[ontop]] wrapper or [[shokoto]]. | |
− | + | ** {{ux|dv|Where you sew di '''buba''' wey you wear? |(Where did you sew the top you are putting on?)}} | |
− | + | ** {{ux|dv| Some women dey like wear '''buba''' well well. |(Some women are fond of wearing native blouses.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv| Di kind cloth wey I dey sew, I dey sew [[iro]], and '''buba''', I dey sew gown, I dey sew skirt, and blouse. |(NST_cleaned__36393, The kind of clothes I sew: I sew sew skirts, I sew blouses, I sew gowns, I sew skirts and and blouses. )}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''traditional blouse, top'' |
Latest revision as of 20:18, 27 February 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: bùbá
Pronunciation
- bùbá
Noun
- Wetin de dey wear ontop wrapper or shokoto.
- Where you sew di buba wey you wear? — (Where did you sew the top you are putting on?)
- Some women dey like wear buba well well. — (Some women are fond of wearing native blouses.)
- Di kind cloth wey I dey sew, I dey sew iro, and buba, I dey sew gown, I dey sew skirt, and blouse. — (NST_cleaned__36393, The kind of clothes I sew: I sew sew skirts, I sew blouses, I sew gowns, I sew skirts and and blouses. )
Translations
- English: traditional blouse, top