bukateria

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Naija buka and English cafeteria

Pronunciation

  • bùkàtérjà

Play Play

Definition

Small shop wey de dey sell food.

Noun

  1. Small shop wey de dey sell food
    • E be like na bukateria' food dey sweet pass abi?  — (NSC_Emeka_2020, It seems the local restaurants have better meals, right?)

Synonyms

mama put, Iya basira, buka , mami market

Antonyms

restaurant .

Translations

  • English: Local canteen