bush

Revision as of 10:14, 8 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English bush

Pronunciation

  • bûʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 14
  • Frequency rank in NSC treebank: 587
  • Frequency in raw corpus: 206
  • Frequency rank in raw corpus: 1299

The word is used more orally than in written texts.


Noun

  1. Place wey grass dey grow well well.
    No dey enta Ogida bush, snake full there o.  — (Egbokhare_2020, Don't go into the Ogida bush, there are a lot of snakes there.)
    Martin Kyere run enta bush for night as soldiers wan kill am  — (bbc__65857, Martin Kyere ran into the bush at night as the soldiers wanted to kill him.)
    Who clear di bush?  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Who cut the grass?)
  2. Plant wey be sey e dey grow for where de no want am.
    Bush don dey grow for here, shey make we spray am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Weed is growing here, should we spray insecticides on it?)
  3. leaf wey people dey smoke like cigar
    Police no dey use eye see anybody wey dey bush.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The police are on the lookout for anyone smoking Indian hemp,)

Derived forms

bush meat

Synonyms

forest, igbo, ganja

Antonyms

flower

Translations

  • English: bush, weed, Indian hemp,

Adjective

  1. Person wey no get money wey be ajekpako.
    • All, all dose people sef, dem be bush people o.  — (NST_cleaned__42517, All those people, they are unexposed.)#
    • {{ux|dv| To chop with ordinary hand na im make me be bush person
  2. Someting wey no dey stay for place where people dey stay. / Someting wey no dey grow for where people dey stay.
    • Bayelsa, Rivers, Akwa Ibom and Cross River dey for South-Southern region for Nigeria wey get plenty rain forest where dis bush animals like squirrel, rat and monkey dey plenty pass.  — (bbc__19292, Bayelsa, Rivers, Akwa Ibom and Cross River are in the South-Southern region of Nigeria where there are rain forests where wild animals like squirrels, rats and monkeys can be found.)
    Na once Nebuchadnezzar start to dey craze, e come be like animal wey dey bush.  — (jw__25802, __no translation__)
    Di reason why we choose to go see am na say we don see di work of di ministry of women affairs, di federal goment and many oda people, and till dis time, no news about di girls wey dey bush, na so Yana Galang, one of di 12 parents wey go visit SCOAN and wey im daughter Rifkatu still dey captivity tok.  — (bbc__1774, __no translation__)

Derived forms

bush pig, bush meat, bush fowl, bushito, [[

Synonyms

  • forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261

Antonyms

  • forest 0.77 138, bullet 0.75 98, tree 0.71 221, grass 0.70 139, cow 0.70 167, animal 0.68 377, coffin 0.68 38, grave 0.67 109, bus 0.67 261

Translations

  • English: no definition