Difference between revisions of "bushmeat"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
  
===Etymology===
+
From: English '' bush '' and ''meat''
Borrowed from English bushmeat
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 2
 
* Frequency rank in raw corpus: 17781
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush
+
# Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
:* {{ux|dv| E no get meat wey dey sweet like bushmeat. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no get meat wey dey sweet like '''bushmeat'''. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)}}
:* {{ux|dv| If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell '''bushmeat''' for Ore. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)}}
 +
# Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
 +
#:* {{ux|dv| When di man stroll enter wit im canvass con dey speak [[supri supri]], e clear sey na '''bush meat''' im be. | (NSC_2021, As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that he will be easily manipulated.)}}
 +
#:* {{ux|dv| [[yahoo boys]] just dey [[hala]] sey '''bush meat''' no dey di street again.  | (NSC_2021, All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)}}
 +
# Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to [[nack]].
 +
#:* {{ux|dv| Dat [[alaye]] don carry one '''bushmeat''' enter house. |(NSC_2021, That man has deceived a young girl into marrying him.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''wild game''
+
* English: ''wild game'', ''gullible person''

Revision as of 10:57, 24 May 2021

Naija

From: English bush and meat

Pronunciation

  • búʃmît

Play

Noun

  1. Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
    • E no get meat wey dey sweet like bushmeat.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)
    • If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)
  2. Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
    • When di man stroll enter wit im canvass con dey speak supri supri, e clear sey na bush meat im be.  —  (NSC_2021, As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that he will be easily manipulated.)
    • yahoo boys just dey hala sey bush meat no dey di street again.  —  (NSC_2021, All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)
  3. Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to nack.
    • Dat alaye don carry one bushmeat enter house.  — (NSC_2021, That man has deceived a young girl into marrying him.)


Translations

  • English: wild game, gullible person