Difference between revisions of "bushmeat"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* búʃmît
 
* búʃmît
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bush meat.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 16:05, 15 December 2021

Naija

Alternative form

Eytmology

From: English bush and meat

Pronunciation

  • búʃmît

Play Play

Noun

  1. Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
    • E no get meat wey dey sweet like bushmeat.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)
    • If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)
  2. Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
    • When di man stroll enter wit im canvass con dey speak supri supri, e clear sey na bush meat im be.  —  (NSC_2021, As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that he will be easily manipulated.)
    • yahoo boys just dey hala sey bush meat no dey di street again.  —  (NSC_2021, All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)
  3. Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to nack.
    • Dat alaye don carry one bushmeat enter house.  — (NSC_2021, That man has deceived a young girl into marrying him.)

Translations

  • English: wild game, gullible person