Difference between revisions of "bushmeat"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
+
===Alternative form===
===Etymology===
+
* [[bush meat]]
Borrowed from English bushmeat
+
===Eytmology===
 
+
From: English '' bush '' and ''meat''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* búʃmît
 
* búʃmît
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bush meat.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 2
 
* Frequency rank in raw corpus: 17781
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush
+
# Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
#:* {{ux|dv| E no get meat wey dey sweet like bushmeat. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Wild game is best kind of meat.)}}
+
#:* {{ux|dv| E no get meat wey dey sweet like '''bushmeat'''. |(Wild game is best kind of meat.)}}
#:* {{ux|dv| If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, On your way to Benin, you'll see people who sell wild game by the road.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell '''bushmeat''' for Ore. |(On your way to Benin, you'll see people who sell wild game at Ore.)}}
 
+
# Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
 
+
#:* {{ux|dv| When di man stroll enter wit im canvass con dey speak [[supri supri]], e clear sey '''bush meat''' don show.| (As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that a gullible person had just arrived.)}}
 +
#:* {{ux|dv| [[yahoo boys]] just dey [[hala]] sey '''bush meat''' no dey di street again.  | (All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)}}
 +
# Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to [[nack]].
 +
#:* {{ux|dv| Dat [[alaye]] don carry one '''bushmeat''' enter house. |(That man has deceived a young girl into marrying him.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''wild game''
+
* English: ''wild game'', ''gullible person''

Latest revision as of 18:42, 30 April 2023

Naija

Alternative form

Eytmology

From: English bush and meat

Pronunciation

  • búʃmît

Play Play

Noun

  1. Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
    • E no get meat wey dey sweet like bushmeat.  — (Wild game is best kind of meat.)
    • If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore.  — (On your way to Benin, you'll see people who sell wild game at Ore.)
  2. Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
    • When di man stroll enter wit im canvass con dey speak supri supri, e clear sey bush meat don show.  —  (As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that a gullible person had just arrived.)
    • yahoo boys just dey hala sey bush meat no dey di street again.  —  (All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)
  3. Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to nack.
    • Dat alaye don carry one bushmeat enter house.  — (That man has deceived a young girl into marrying him.)

Translations

  • English: wild game, gullible person