Difference between revisions of "bushmeat"
(→Noun) |
|||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | ===Alternative | + | ===Alternative form=== |
− | * | + | * [[bush meat]] |
− | + | ===Eytmology=== | |
− | === | + | From: English '' bush '' and ''meat'' |
− | |||
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* búʃmît | * búʃmît | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-bush meat.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bushmeat.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush. | |
− | + | #:* {{ux|dv| E no get meat wey dey sweet like '''bushmeat'''. |(Wild game is best kind of meat.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell '''bushmeat''' for Ore. |(On your way to Benin, you'll see people who sell wild game at Ore.)}} | |
− | # | + | # Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| When di man stroll enter wit im canvass con dey speak [[supri supri]], e clear sey '''bush meat''' don show.| (As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that a gullible person had just arrived.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| [[yahoo boys]] just dey [[hala]] sey '''bush meat''' no dey di street again. | (All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)}} | |
− | + | # Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to [[nack]]. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Dat [[alaye]] don carry one '''bushmeat''' enter house. |(That man has deceived a young girl into marrying him.)}} | |
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: wild game, | + | * English: ''wild game'', ''gullible person'' |
Latest revision as of 18:42, 30 April 2023
Naija
Alternative form
Eytmology
From: English bush and meat
Pronunciation
- búʃmît
Noun
- Meat wey de dey get from animal wey de kill for bush.
- E no get meat wey dey sweet like bushmeat. — (Wild game is best kind of meat.)
- If you dey travel go Benin, you go see dose people wey dey sell bushmeat for Ore. — (On your way to Benin, you'll see people who sell wild game at Ore.)
- Person wey be sey e go quick let dem do wayo, collect someting from am.
- When di man stroll enter wit im canvass con dey speak supri supri, e clear sey bush meat don show. — (As soon as the man walked in with his trainers, acting uppity, it was obvious that a gullible person had just arrived.)
- yahoo boys just dey hala sey bush meat no dey di street again. — (All those fraudsters have been complaining that there are no more gullible people around.)
- Young girl wey be sey dem feel sey e no go hard to nack.
- Dat alaye don carry one bushmeat enter house. — (That man has deceived a young girl into marrying him.)
Translations
- English: wild game, gullible person