Difference between revisions of "buy"

Line 22: Line 22:
 
:* {{ux|dv|For 1999, Larry and Sergey bin dey try to sell Google for $1 million dollar but nobodi gree '''buy''' even afta dem reduce di price. |(bbc__49556, Larry and Sergey had tried to sell google for $1 million dollars but no one agreed to buy even after they had reduced the price.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Buy''' paper, pay hundred naira, comot dere, go read am for your house. |(IBA_35_Christopher-And-David_DG__62, Buy the paper, pay hundred naira, leave there, go and read it in your house.)}}
 
====Intransitive====
 
* Make person bring money make take collect someting.
 
:* {{ux|dv|'''Buy''' paper, pay hundred naira, comot dere, go read am for your house. |(IBA_35_Christopher-And-David_DG__62, Buy the paper, pay hundred naira, leave there, go and read it in your house.)}}
 
====Related Forms====
 
====Related Forms====
 
[[buy market]], [[buy job]]
 
[[buy market]], [[buy job]]

Revision as of 19:10, 21 July 2021

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

  • báɪ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 188
  • Frequency rank in NSC treebank: 85
  • Frequency in raw corpus: 1494
  • Frequency rank in raw corpus: 257

Verb

Transitive

  • Make person bring money make take collect someting.
  • You get di money to buy am?  — (ENU_12_Social-Life_DG__75, Do you have the money to buy it ?)
  • For 1999, Larry and Sergey bin dey try to sell Google for $1 million dollar but nobodi gree buy even afta dem reduce di price.  — (bbc__49556, Larry and Sergey had tried to sell google for $1 million dollars but no one agreed to buy even after they had reduced the price.)
  • Buy paper, pay hundred naira, comot dere, go read am for your house.  — (IBA_35_Christopher-And-David_DG__62, Buy the paper, pay hundred naira, leave there, go and read it in your house.)

Related Forms

buy market, buy job

Antonyms

sell

Translations

  • English: buy