Difference between revisions of "buybuy"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*{{ux|dv|'''Buybuy''' dey catch people wey don [[hammer]]. |(NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)}}
 
*{{ux|dv|'''Buybuy''' dey catch people wey don [[hammer]]. |(NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)}}
{{ux|dv|'''Buybuy''' no good for this coro time o! |(NSC_Odirin_2020, Extravagance is not advisable during this period of Covid-19 pandemic.)}}
+
*{{ux|dv|'''Buybuy''' no good for this coro time o! |(NSC_Odirin_2020, Extravagance is not advisable during this period of Covid-19 pandemic.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 14:37, 10 November 2020

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

bai

Definition

Na sey person dey carry spend money.

Noun

  • Buybuy dey catch people wey don hammer.  — (NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
  • Buybuy no good for this coro time o!  — (NSC_Odirin_2020, Extravagance is not advisable during this period of Covid-19 pandemic.)

Related forms

buy

Synonym

Antonyms

market

Translation

  • English: Buy

Verb

  • Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy.  — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: To be lavish