Difference between revisions of "buybuy"
Line 17: | Line 17: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[buy]] | [[buy]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
[[market]] | [[market]] |
Revision as of 10:43, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: English buy
Pronunciation
- bâibaî
Definition
Na sey person dey carry spend money.
Noun
- Buybuy dey catch people wey don hammer. — (NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)
- Buybuy no good for this coro time o! — (NSC_Odirin_2020, Extravagance is not advisable during this period of the Covid-19 pandemic.)
Related forms
Antonyms
Translation
- English: Extravagance
Verb
- Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy. — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: To be lavish