buybuy

Revision as of 14:06, 10 November 2020 by 154.66.41.151 (talk) (→‎Antonym)

Naija

Etymology

From: English buy

Pronunciation

bai

Definition

Na sey person dey carry spend money.

Noun

  • Buybuy dey catch people wey don hammer.  — (NSC_Odirin_2020, People who come into sudden wealth tend to become lavish.)

Related forms

buy

Synonym

Antonyms

market

Translation

Verb

  1. Since e win Big Brother na so so buybuy e dey buybuy.  — (NSC_Odirin_2020, Since he emerged winner of the Big Brother reality show he has become flagrantly extravagant.)