buybuy matter
Naija
Etymology
From: English buy matter
Pronunciation
Noun
- Wetin concern sey people dey buy and sell tings.
- If no be buybuy matter wetin go bring me come meet you. — (If it isn't for this trade, we won't be having conversations.)
Synonyms
Translations