buybuy matter

Revision as of 18:54, 30 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English buy matter

Pronunciation

  • bàìbáímàtà


Noun

  • Wetin concern sey people dey buy dey sell.
  • If no be buybuy matter wetin go bring me come meet you.  — (If it isn't for this trade, we won't be having conversations.)

Synonyms

Translations

  • English: trade