Difference between revisions of "by"

Line 16: Line 16:
 
#: {{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria go play Guinea for dia second group match '''by''' 3;30pm local time. |(bbc__73682, __no translation__)}}
Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen
+
#: {{ux|dv|Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being '''by''' now |(bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)}}
 +
#: {{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say '''by''' now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
 +
#Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen
 
#: {{ux|dv|But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja '''by''' 10:45pm on Tuesday night. |(bbc__23595, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being '''by''' now |(bbc__55344, __no translation__)}}
+
# Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
#: {{ux|dv|Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say '''by''' now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be. |(bbc__77168, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )}}
# Word wey de dey take show sey person no take mistake do someting
+
:*{{ux|dv|Some people for dis life na to ''by''' do person strong ting. |(NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)}}
: {{ux|dv|After police [[gbab]] di kidnapper e come begin talk sey e no '''by''' kidnap anybody; sey na Devil handwork. |(NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )}}
+
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[byforce]], [[byforce work]], [[bymouth]]
 
* [[byforce]], [[byforce work]], [[bymouth]]

Revision as of 16:15, 6 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • baɪ

Play Play

Adverb

Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen

  1. By then di mata don come tire am.  — (bbc__23966, __no translation__)
    I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening.  — (bbc__39341, __no translation__)
    Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (bbc__73682, __no translation__)
    Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now  — (bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)
    Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say by now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be.  — (bbc__77168, __no translation__)
  2. Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen
    But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja by 10:45pm on Tuesday night.  — (bbc__23595, __no translation__)
  3. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
  • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )
  • Some people for dis life na to by' do person strong ting.  — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately