Difference between revisions of "by"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
Word wey dey dress near anoder word for talk talk to show when someting happen.
+
#Word wey dey dress near anoder word for talk talk to show when someting happen.
 
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}}
 
#:*{{ux|dv|'''By''' then di mata don come tire am. |(bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)}}
 
#:*{{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)}}
 
#:*{{ux|dv|I fit tell '''by''' fact say im no know about dis until Saturday evening. |(bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)}}

Revision as of 16:22, 6 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English by

Pronunciation

  • baɪ

Play Play

Adverb

  1. Word wey dey dress near anoder word for talk talk to show when someting happen.
    • By then di mata don come tire am.  — (bbc__23966, By that time, s/he had become perplexed.)
    • I fit tell by fact say im no know about dis until Saturday evening.  — (bbc__39341, For a fact, s/he knew nothing about it until Saturday evening.)
    • Haruna Isah na Maize and Groundnut farmer, e say if na before, im Maize for don tall reach human being by now  — (bbc__55344, Mr Haruna Isah, who grows maize and groundnut, observed that in the past his maize would have grown much taller than it presently was.)
    • Ogunyemi also tok say ASUU expectation na say by now dem go don settle all di outstanding issues wey dey ground to di satisfaction of di two parties involved but no be so e be.  — (bbc__77168, __no translation__)
  2. Word wey dey gum'dress near anoder word for talk talk to show di time someting happen
    • Nigeria go play Guinea for dia second group match by 3;30pm local time.  — (bbc__73682, __no translation__)
    • But tori be say di presidential jet later land di the presidential wing of di Nnamdi Azikiwe International Airport Abuja by 10:45pm on Tuesday night.  — (bbc__23595, __no translation__)
  3. Word wey de dey take show as person take do someting wit clear eye
    • After police gbab di kidnapper e come begin talk sey e no by kidnap anybody; sey na Devil handwork.  — (NSC_Abonyi_2021, The kidnapper blamed the Devil as the mastermind of the kidnappings after the police arrested him. )
    • Some people for dis life na to by' do person strong ting.  — (NSC_Abonyi_2021, By nature some persons are sadistic.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: by, deliberately