Difference between revisions of "cancel"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | + | # Make dem remove someting. | |
− | :* {{ux|dv| Court don '''cancel''' wetin di paper talk sey make e do. |(Egbokhare_2020, Court has revoked what was stated in the document.)}} | + | #:* {{ux|dv| Court don '''cancel''' wetin di paper talk sey make e do. |(Egbokhare_2020, Court has revoked what was stated in the document.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na so, I take '''cancel''' di eleba story. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na so, I take '''cancel''' di eleba story. |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)}} |
− | + | # Make person [[chop]] someting. | |
+ | #:* {{ux|dv| Dose guys don '''cancel''' 15 wrap of [[fufu]]. |(NSC_2021, Those people have eaten 10 wraps of fufu.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| For my [[korokoro]] eyes na im de '''cancel''' six carton of beer wit three full turkey. [[men]] dey o! |(NSC_2021, Before my very eyes, they drank six packs of beer and three whole turkeys! People! | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''revoke'' | + | * English: ''revoke'', ''consume'' |
Revision as of 23:01, 21 July 2021
Naija
Etymology
From: English cancel'
Pronunciation
- kánsù
Verb
Transitive
- Make dem remove someting.
- Court don cancel wetin di paper talk sey make e do. — (Egbokhare_2020, Court has revoked what was stated in the document.)
- Na so, I take cancel di eleba story. — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__52, That was how I cancelled the eleba story.)
- Make person chop someting.
Translations
- English: revoke, consume