Difference between revisions of "carry"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 4276
 
* Frequency in raw corpus: 4276
 
* Frequency rank in raw corpus: 89
 
* Frequency rank in raw corpus: 89
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Transitive====
 
# Make person take someting from where e dey.
 
# Make person take someting from where e dey.
 
+
#: {{ux|dv| Go '''carry''' food for kitchen. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, To and take your food from the kitchen.)}}
carry: contract -- Definition in Naija?
+
#: {{ux|dv| No forget your phone, '''carry''' am follow body. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't forget your phone, take it with you.)}}
 
+
#: {{ux|dv|'''Carry''' your banga soup. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)}}
 
+
# Make person hold someting.
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|E don '''carry''' coro. |(He has contracted corona virus.)}}
 
# mark-obj (frequency:134)
 
#: {{ux|dv|De concert, wey '''carry''' di topic; |(ja102__1070, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|E never ready to '''carry''' responsibility. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__42, He is not yet ready for responsibilities.)}}
 
#: {{ux|dv|E never ready to '''carry''' responsibility. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__42, He is not yet ready for responsibilities.)}}
# obj (frequency:121)
 
#: {{ux|dv|'''carry''' your fish... |(NST_cleaned__35919, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Carry''' your banga soup. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)}}
 
# - (frequency:57)
 
#: {{ux|dv|And dat belle I must '''carry''' am. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, That pregnancy I must take it.)}}
 
#: {{ux|dv|Two days, make in '''carry''' in mamu. |(ONI_15_Gossiping_DG__119, Two days, for him to park his things.)}}
 
# aux-obj (frequency:38)
 
#: {{ux|dv|Go '''carry''' indomie. |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__119, Go and take Indomie.)}}
 
 
#: {{ux|dv|Who go go '''carry''' am? |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__107, Who will go and take it ?)}}
 
#: {{ux|dv|Who go go '''carry''' am? |(ENU_06_After-School-Lessons_DG__107, Who will go and take it ?)}}
# conj-obj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|'''Carry''' your frying pan, put small oil inside. |(NST_cleaned__35951, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|wait who '''carry''' am di girls abi na di guys?di girls |(deuber__2019, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:13)
 
 
#: {{ux|dv|E go still release di oil wey e '''carry'''. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)}}
 
#: {{ux|dv|E go still release di oil wey e '''carry'''. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)}}
#: {{ux|dv|The truth be sey, Jesus load really easy to '''carry'''! |(jw__31006, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|E no vex or '''carry''' wetin happen for mind. |(jw__18975,He did not get angry or keep what happened in mind.)}}
# nsubj (frequency:12)
+
# Make person get someting for body.
 +
#: {{ux|dv|E don '''carry''' coro. |(Egbokhare_2020, He has contracted coronavirus.)}}
 +
#: {{ux|dv|We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey '''carry''' and spread di Lassa disease.' |(bbc__33635, __no translation__)}}
 +
# Make woman get belle.
 +
#: {{ux|dv|And dat belle I must '''carry''' am. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, I must get pregnant.)}}
 +
#: {{ux|dv|'''carry''' your fish... |(NST_cleaned__35919, __no translation__)}}
 +
# Make person win someting.
 +
#: {{ux|dv|Wait who '''carry''' am di girls abi na di guys? Di girls. |(deuber__2019, )}}
 
#: {{ux|dv|Last season, wetin you '''carry'''? |(PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)}}
 
#: {{ux|dv|Last season, wetin you '''carry'''? |(PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)}}
#: {{ux|dv|Which load many people '''carry''', and how Jesus go take give dem rest of mind? |(jw__45689, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Come, and '''carry''' it. |(WAZA_04_Press-Review_DG__34, Come and take it.)}}
 
#: {{ux|dv|E no vex or '''carry''' wetin happen for mind. |(jw__18975, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Sometimes  she go help me '''carry''' small. |(NST_cleaned__33958, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We no dey slack, we no dey '''carry''' last. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__87, We don't mess up, we don't lag behind.)}}
 
# obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Who wan inherit e property, who wan '''carry''' in name? |(NST_cleaned__21916, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Anyhow e take start, one thing wey people wey start am '''carry''' for mind na to give and receive gifts on Boxing Day. |(bbc__15992, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E left for you mey you '''carry''' whether e good | or bad. |(KAD_20_School-And-Working-Experience_M__35, It's left for you to heed, whether it's good or bad.)}}
 
#: {{ux|dv|Den di way de take dey '''carry''', use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, Then, the way they used to carry use spanner to hit, you will just sit there, hearing ' kpai '.)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|no be book you too '''carry''' so?ah |(deuber__1465, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If sey no be strong man wey be sey im no want eh dey look all dese guys you know wey di scatter tings, wey di '''carry''' tings anyhow… |(JOS_32_School-And-Party-Politics_DG__118, If that he is not a strong man that he does not want eh, to look at all thse guys, you know, that are scattering tings, that are carrying things anyhow.)}}
 
# aux-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey '''carry''' and spread di Lassa disease.' |(bbc__33635, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis new order, wey di police force re-panel beat in collabo with di International Committee of di Red Cross-so, e bring out some new guideline-dem, wey top oga-dem of wi naija police and di cosmoriogba-dem or costrobo-dem, wey dey inside di force, go dey follo, to take dey '''carry''' and use gun-dem. |(ja102__2263, __no translation__)}}
 
  
====Derived forms====
+
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* cari 0.68 793, carri 0.65 565, pack 0.59 339, tie 0.58 181, dig 0.57 102, touch 0.56 489, rush 0.56 236, drive 0.55 431, cut 0.55 495
+
* [[take]], [[collect]], [[hold]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* cari 0.68 793, carri 0.65 565, pack 0.59 339, tie 0.58 181, dig 0.57 102, touch 0.56 489, rush 0.56 236, drive 0.55 431, cut 0.55 495
+
* [[give]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: contract
+
* English: ''take'', ''contract'', ''carry'', ''win''

Revision as of 11:36, 29 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English carry

Pronunciation

  • kárì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 312
  • Frequency rank in NSC treebank: 59
  • Frequency in raw corpus: 4276
  • Frequency rank in raw corpus: 89

Verb

Transitive

  1. Make person take someting from where e dey.
    Go carry food for kitchen.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, To and take your food from the kitchen.)
    No forget your phone, carry am follow body.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't forget your phone, take it with you.)
    Carry your banga soup.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)
  2. Make person hold someting.
    E never ready to carry responsibility.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__42, He is not yet ready for responsibilities.)
    Who go go carry am?  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__107, Who will go and take it ?)
    E go still release di oil wey e carry.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)
    E no vex or carry wetin happen for mind.  — (jw__18975,He did not get angry or keep what happened in mind.)
  3. Make person get someting for body.
    E don carry coro.  — (Egbokhare_2020, He has contracted coronavirus.)
    We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey carry and spread di Lassa disease.'  — (bbc__33635, __no translation__)
  4. Make woman get belle.
    And dat belle I must carry am.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, I must get pregnant.)
    carry your fish...  — (NST_cleaned__35919, __no translation__)
  5. Make person win someting.
    Wait who carry am di girls abi na di guys? Di girls.  — (deuber__2019, )
    Last season, wetin you carry?  — (PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)



Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: take, contract, carry, win