carry

Revision as of 11:36, 29 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

Borrowed from English carry

Pronunciation

  • kárì

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 312
  • Frequency rank in NSC treebank: 59
  • Frequency in raw corpus: 4276
  • Frequency rank in raw corpus: 89

Verb

Transitive

  1. Make person take someting from where e dey.
    Go carry food for kitchen.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, To and take your food from the kitchen.)
    No forget your phone, carry am follow body.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't forget your phone, take it with you.)
    Carry your banga soup.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)
  2. Make person hold someting.
    E never ready to carry responsibility.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__42, He is not yet ready for responsibilities.)
    Who go go carry am?  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__107, Who will go and take it ?)
    E go still release di oil wey e carry.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)
    E no vex or carry wetin happen for mind.  — (jw__18975,He did not get angry or keep what happened in mind.)
  3. Make person get someting for body.
    E don carry coro.  — (Egbokhare_2020, He has contracted coronavirus.)
    We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey carry and spread di Lassa disease.'  — (bbc__33635, __no translation__)
  4. Make woman get belle.
    And dat belle I must carry am.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, I must get pregnant.)
    carry your fish...  — (NST_cleaned__35919, __no translation__)
  5. Make person win someting.
    Wait who carry am di girls abi na di guys? Di girls.  — (deuber__2019, )
    Last season, wetin you carry?  — (PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)



Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: take, contract, carry, win