Difference between revisions of "cash"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * [[money]] | + | * Paper wey get as dey take colour am con write put for am wey people fit use buy something or pay person. |
+ | :* {{ux|dv| You just dey talk sey no get cash, you no get '''cash'''. Make we go bank go collect your cash wey dey dere naw. If you no get money, talk sey you no get money.|(NSC_2022, You have been repeating that you don’t have cash. Alright then, let’s go to the bank and withdraw the money you have there. If you don’t have any money, just own up!)}} | ||
+ | * [[money]]. | ||
:* {{ux|dv|Dem get '''cash'''. |(NST_cleaned__19760, They are wealthy.)}} | :* {{ux|dv|Dem get '''cash'''. |(NST_cleaned__19760, They are wealthy.)}} | ||
− | + | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person go collect money | * Make person go collect money |
Revision as of 11:00, 15 April 2022
Naija
Etymology
From: English cash coined from Middle-French caissier
Pronunciation
- kâʃ
Noun
- Paper wey get as dey take colour am con write put for am wey people fit use buy something or pay person.
- You just dey talk sey no get cash, you no get cash. Make we go bank go collect your cash wey dey dere naw. If you no get money, talk sey you no get money. — (NSC_2022, You have been repeating that you don’t have cash. Alright then, let’s go to the bank and withdraw the money you have there. If you don’t have any money, just own up!)
- Dem get cash. — (NST_cleaned__19760, They are wealthy.)
Verb
- Make person go collect money
- Abeg help me go cash cheque. — (NSC__Abonyi_2020, Kindly cash a cheque for me.)
- Musa no fit cash di money for bank because e no go school. — (NSC__Abonyi_2020, Musa could not withdraw money at the bank because he is illiterate.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: money