Difference between revisions of "cash"

 
(12 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kæʃ
+
* kâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-cash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-cash.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-cash.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-cash.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 71
 
* Frequency rank in raw corpus: 2579
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
cash: no definition -- Definition in Naija?
+
# Paper wey get as dey take colour am con write put for am wey people fit use buy something or pay person.
 
+
#:* {{ux|dv| You just dey talk sey no get cash, you no get '''cash'''. Make we go bank go collect your cash wey dey dere naw. If you no get money, talk sey you no get money.|(You have been repeating that you don’t have cash. Alright then, let’s go to the bank and withdraw the money you have there. If you don’t have any money, just own up!)}}
 
+
#:* {{ux|dv| How you want take pay? '''Cash''' or card? |(How do you want to pay? Cash or card?)}}
# - (frequency:48)
+
# [[money]].
#: {{ux|dv|Dem get '''cash''' . |(NST_cleaned__19760, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem get '''cash'''. |(NST_cleaned__19760, They are wealthy.)}}
#: {{ux|dv|2016: Dem introduce Bond notes as '''cash''' come scarce. |(bbc__28523, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| E get some kind business wey you no go fit enter if you no get better '''cash'''. Better block like dem Abiola and Dangote own, if you hold am your mind go come down|(There are some businesses you won’t be able to do if you are not wealthy. If you are very wealthy like Abiola or Dangote, you’ll have some confidence.)}}
# case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Also, e dey quicker pass when customers pay with '''cash'''. |(bbc__97686, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many Nigerians never too comfortable with moving without '''cash'''. |(bbc__50534, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Na nearly evritin dem dey import and physical '''cash''' scarce no be small. |(bbc__34218, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Coach Dosunmu say goment no gree support dem and dem no get enough '''cash''' to do all di waka on time and dat one follow affect dem for di tournament. |(bbc__25826, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di oga of Rice Farmers Association of Nigeria  for di local government, Alhaji Nura Baure, talk say di programme for large scale farming go help farmers dem get enough things to dey farm like fertiliser, insecticides, water pumping machines, seedlings and '''cash''', to make sure say dem get boku harvest. |(bbc__36699, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|President Buhari list tins im don achieve for office to include completed rail project and new ones wey dey under construction, goment support for farmers, including di fertiliser plants dem don rebuild, introduction of di Treasury Single Account  wey don reduce stealing for public service as well as give jobs and '''cash''' for poor Nigerians. |(bbc__83259, __no translation__)}}
 
# case-conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But di tension come increase wen Ghana arrange law wen say dem no go allow any foreigner to do business for di kontri unless im get one million USD in '''cash''' or equity. |(bbc__22369, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wi naija minister ontop transport-mata, Rotimi Amaechi, don announce say, wi oga federal government don recover di total of about N3.4 trillion for '''cash''' and property-dem from dos wey tiff wi contri-money. |(ja102__5466, __no translation__)}}
 
# compound-nummod:det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|How EFCC gbab Lebanese wey try smuggle N1 billion '''cash''' comot Nigeria |(bbc__100201, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EFCC For April 2017 EFCC see $43 million '''cash''' for inside one house for Lagos |(bbc__45858, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[$130m cash|$130m cash]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Rise & fall of Sudan longest-serving ruler $130m cash dey inside Omar al-Bashir house |(bbc__85700, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One day after dem see $130m cash for ex-leader al-Bashir house, di kontri go receive money from abroad Saudi Arabia and di United Arab Emirates don announce three billion dollars financial support for Sudan. |(bbc__78188, __no translation__)}}
 
* [[$43 cash|$43 cash]]
 
 
 
#: {{ux|dv|EFCC For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos |(bbc__45858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EFCC For April 2017 EFCC see $43 million cash for inside one house for Lagos Di Economic and Financial Crimes don invite di before Director-General for National Intelligence Agency, Ayodele Oke, and im wife to come answer question on top di $43 million cash wey dey see for one apartment for Lagos. |(bbc__45859, __no translation__)}}
 
* [[cash gift|cash gift]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Police don begin to investigate all di officials wey dem show for camera say dem dey collect cash gift. |(bbc__82413, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di ban na sake of di investigative documentary wey show how di association officials dey collect cash gift. |(bbc__42122, __no translation__)}}
 
* [[cash gifts|cash gifts]]
 
  
#: {{ux|dv|Anas Video show plenti football officials weyd ey collect cash gifts |(bbc__14977, __no translation__)}}
+
===Verb===
#: {{ux|dv|Ministry official Yang Zongtao tell tori pipo say authorities go arrange guideline concerning how weddings suppose waka and di amount of cash gifts. |(bbc__67370, __no translation__)}}
+
* Make person go collect money
* [[cash payment|cash payment]]
+
:* {{ux|dv|Abeg help me go '''cash''' cheque. |(Kindly cash a cheque for me.)}}
 +
:* {{ux|dv|E no fit '''cash''' di money for bank because e no go school. |(She/he could not withdraw money at the bank because he is illiterate.)}}
  
#: {{ux|dv|Lagos State government  From 1st of March 2018, no more cash payment of tax for Lagos. |(bbc__62944, __no translation__)}}
+
====Related forms====
#: {{ux|dv|Agbaje say make di government use both cash and cashless payment system to collect tax at di same time, so dat dose wey dey find am difficult to pay go fit still ask question. |(bbc__13251, __no translation__)}}
+
[[cash madam]]
* [[cash prize|cash prize]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Dia will be only one winner wey we go offer di cash prize. |(bbc__39866, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Winner of de jollof competition, Sika Mortoo, carry de cash prize of $2000 home. |(bbc__100886, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* n1 0.80 71, igbese 0.79 23, fee 0.79 110, 5m 0.78 51, n3 0.77 25, n100 0.77 30, n10 0.77 33, debt 0.76 57, yuan 0.76 18
+
[[money]]
 
 
====Antonyms====
 
* n1 0.80 71, igbese 0.79 23, fee 0.79 110, 5m 0.78 51, n3 0.77 25, n100 0.77 30, n10 0.77 33, debt 0.76 57, yuan 0.76 18
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''money''

Latest revision as of 19:05, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English cash coined from Middle-French caissier

Pronunciation

  • kâʃ

Play Play

Noun

  1. Paper wey get as dey take colour am con write put for am wey people fit use buy something or pay person.
    • You just dey talk sey no get cash, you no get cash. Make we go bank go collect your cash wey dey dere naw. If you no get money, talk sey you no get money.  — (You have been repeating that you don’t have cash. Alright then, let’s go to the bank and withdraw the money you have there. If you don’t have any money, just own up!)
    • How you want take pay? Cash or card?  — (How do you want to pay? Cash or card?)
  2. money.
    • Dem get cash.  — (NST_cleaned__19760, They are wealthy.)
    • E get some kind business wey you no go fit enter if you no get better cash. Better block like dem Abiola and Dangote own, if you hold am your mind go come down  — (There are some businesses you won’t be able to do if you are not wealthy. If you are very wealthy like Abiola or Dangote, you’ll have some confidence.)

Verb

  • Make person go collect money
  • Abeg help me go cash cheque.  — (Kindly cash a cheque for me.)
  • E no fit cash di money for bank because e no go school.  — (She/he could not withdraw money at the bank because he is illiterate.)

Related forms

cash madam

Synonyms

money

Translations

  • English: money