cashancarry

Naija

Etymology

From:English cash and, carry

Pronunciation

  • káʃànkárì

Play Play


Noun

  • Wetin de dey do wey be sey you go first pay money finish before de go carry someting give you.
  • Na cashancarry dem dey do here o.  — (Our transaction requires one to make payment before supply.)
  • If you want buy electronic for here, na cashancarry you go do.  — (If you want to buy electronics from here, you have to make payment in full before selling to you.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: instant payment and delivery