cashancarry

Naija

Etymology

From:English cash and, carry

Pronunciation

  • káʃànkárì

Play Play


Noun

  • Money wey person dey pay instantant before e carry goods.
  • Na cashancarry dem dey do here o.  — ( Egbokhare_2020, Our transaction requires one to make payment before supply.)
  • If you won buy electronic for here, na cashancarry you go do.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, If you want to buy electronics from here, you have to make payment in full before selling to you.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: instant payment