cashancarry
Naija
Etymology
From:English cash and, carry
Pronunciation
- káʃànkárì
Noun
- Wetin de dey do wey be sey you go first pay money finish before de go carry someting give you.
- Na cashancarry dem dey do here o. — ( Egbokhare_2020, Our transaction requires one to make payment before supply.)
- If you won buy electronic for here, na cashancarry you go do. — (NSC_2021, If you want to buy electronics from here, you have to make payment in full before selling to you.)
Related forms
Antonyms
Translations
- English: instant payment and delivery