Difference between revisions of "charge"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Money wey person go pay for someting.
+
#Money wey person go pay for someting.
#:{{ux|dv|Wetin dem '''charge''' you for dat coat? |(Egbokhare_2021, How much were you charged for the suit?)}}
+
#:*{{ux|dv|Wetin dem '''charge''' you for dat coat? |(Egbokhare_2021, How much were you charged for the suit?)}}
#: {{ux|dv|CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess '''charge''', withdrawal wey dem no use dia hand do and other things. |(bbc__24037, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess '''charge''', withdrawal wey dem no use dia hand do and other things. |(bbc__24037, the CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)}}
# Na di fine or punishment/ accusation  wey de dey give person wey de catch sey e do wrong ting.
+
#Accusation wey de dey give person wey de catch sey e do wrong ting.
#:{{ux|dv|Authorities nack am '''charge''' say im carry dash Grace di degree. |(bbc__18064, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Authorities nack am '''charge''' say im carry dash Grace di degree. |(bbc__18064, S/He was held culpable for certificate forgery in awarding a degree to Grace.)}}
#:{{ux|dv|Goment put '''charge''' of terrorism and oda crimes dem for dia head. |(bbc__14671, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Goment put '''charge''' of terrorism and oda crimes dem for dia head. |(bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)}}
#: {{ux|dv|Di '''charge''' carry hand for di matter say dem bin use koni-koni take N650 million. |(bbc__33533, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di '''charge''' be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs. |(bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)}}
#: {{ux|dv|Di '''charge''' be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs. |(bbc__33532, __no translation__)}}
+
#Control
#: {{ux|dv|For June 2017, court for Nigeria free am from di '''charge'''. |(bbc__49810, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take '''charge''' |(bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)}}
#: {{ux|dv|Di LA authorities close di case after and free Tyrese from any '''charge'''. |(bbc__31683, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
#: {{ux|dv|Di only kain case wey F-SARS go dey in '''charge''' of now na armed robbery and kidnapping. |(bbc__36798, __no translation__)}}
+
#Man [[prick]] wey ready to [[nack]].
 
+
#:* #{{ux|dv| Na small rocking dem rock you, your body don '''charge''' . |(NSC_2021, You are already aroused and you were just danced on.)}}
# Control
 
#: {{ux|dv|AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take '''charge''' |(bbc__9964, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
 
#: {{ux|dv|Di first big senior team match wey di former Super Eagles winger go dey in '''charge''' of go be Tanzania 2019 Africa Cup of Nations qualifier for Uganda in September. |(bbc__34498, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sake of that dem wan make Kan Dapaah who dey in '''charge''' of National Security resign immediately over de torture accusations. |(bbc__86743, __no translation__)}}
 
 
 
#: {{ux|dv|Nigeria: Court say make Diezani forget 56 houses 'Face di UK corruption '''charge''' first,' Nigeria tell Alison-Madueke |(
 
#: {{ux|dv|Any '''charge''' for subsection for dis section, without magumagu as e concern way to recover, go get am back as civil debt. |(hildrights__618, __no translation__)}}
 
# Make person body ready to [[nack]]
 
#:* {{ux|dv| Na small rocking dem rock you, your body don '''charge''' . |(NSC_2021, You are already aroused and you were just danced on.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[chargeoffice]]
 
*[[chargeoffice]]
====Synonyms====
+
   
*
 
====Antonyms====
 
*  
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: cost, fine
+
* English: ''cost, accusation, preside'', ''arousal''
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 22:58, 24 August 2021

Naija

Etymology

Fom English: charge

Pronunciation

  • tʃâdʒ

Play Play

Noun

  1. Money wey person go pay for someting.
    • Wetin dem charge you for dat coat?  — (Egbokhare_2021, How much were you charged for the suit?)
    • CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess charge, withdrawal wey dem no use dia hand do and other things.  — (bbc__24037, the CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)
  2. Accusation wey de dey give person wey de catch sey e do wrong ting.
    • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, S/He was held culpable for certificate forgery in awarding a degree to Grace.)
    • Goment put charge of terrorism and oda crimes dem for dia head.  — (bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)
    • Di charge be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs.  — (bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)
  3. Control
    • AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take charge  — (bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)
    • Im dey take charge of everyting wey we dey do.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)
  4. Man prick wey ready to nack.
    • # Na small rocking dem rock you, your body don charge .  — (NSC_2021, You are already aroused and you were just danced on.)

Related forms

Translations

  • English: cost, accusation, preside, arousal

Verb

charge: sue, to be infuriated -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E charge im papa go court.  — (He/she sued his father in a court of law.)
    Di man charge con kill di thief.  — (The man was infuriated and then he killed the thief..)
  2. nsubj-obj (frequency:9)
    Di two things dem charge Melaye be say:  — (bbc__39272, __no translation__)
    Una gats carry dat trophy for di good of our kontri. di President charge dem.  — (bbc__5335, __no translation__)
  3. obj-obl:arg (frequency:9)
    Na two ways DisCos dey take charge pipo for electricity wey dem use.  — (bbc__72138, __no translation__)
    Dem no gree charge dem wit anytin but right now di court don grant dem bail sha.  — (bbc__1234, __no translation__)
  4. obj (frequency:6)
    When e low pass 50 percent try charge am, even if na small.  — (bbc__99788, __no translation__)
    Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, as par law, no federal university suppose charge school fees.  — (bbc__67337, __no translation__)
  5. advcl-obj (frequency:3)
    She no see way charge her phone as di plane bin don shut down.  — (bbc__88749, __no translation__)
    ''Barcelona want make Paris Saint Germain dey in charge the payment of this money if Neymar no fit do am by himself, this na wetin Barcelona talk.  — (bbc__8202, __no translation__)
  6. advcl-cc-obj (frequency:3)
    Di Economic and Financial Crimes Commission carri oga Fayose go court today say im use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more charge dem.  — (bbc__31189, __no translation__)
    Na di Economic and Financial Crimes Commission carri oga Fayose go court on top accuse say e use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more charge dem.  — (bbc__70361, __no translation__)
  7. - (frequency:2)
    Senator Ademola Adeleke wey pipo dey call 'Di dancing senator' dey face court charge for exam fraud.  — (bbc__87755, __no translation__)
    After two weeks, lawyers deh di try for get court charge for Julius Sisiku Ayuk Tabe and e 11 kombi dem.  — (bbc__13228, __no translation__)
  8. cc-obj (frequency:2)
    Our security agencies must find di people wey do dis thing, and charge dem.  — (bbc__41048, __no translation__)
    Dem don arrest and charge people wey call di 93-year-old Mugabe say im old, be donkey or even say na am spoil di country.  — (bbc__28900, __no translation__)
  9. mark-nsubj (frequency:2)
    E di face law for answer for de charge.  — (bbc__86661, __no translation__)
    Di money wey dem pay Ryan no include tax or fees wey agents or lawyers charge, and e don double compare wit before year.  — (bbc__36287, __no translation__)
  10. aux-obl:arg (frequency:2)
    Gang wey dey smuggle people dey charge about $6,000 for one migrant to take go Italy, $4,000 na for transport to Libya, dis na according to di Italian aid group L'Abbraccio.  — (bbc__53484, __no translation__)
    EPA Ronaldo don score 124 goals for Champions League Uefa don charge Juventus player Cristiano Ronaldo with improper conduct for im goal celebration afta im club beat Atletico Madrid to reach di quarter-finals of the Champions League.  — (bbc__46100, __no translation__)
  11. aux-mark-obj (frequency:2)
    Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit charge phone.  — (bbc__40558, __no translation__)
    For di series, di two of dem come travel go Seattle to start new law firm wey go dey charge companies wey dey do mago-mago for pipo.  — (bbc__51325, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • fact 0.63 377, involved 0.62 91, swear 0.62 187, custody 0.60 72, advance 0.60 38, grips 0.57 8, charges 0.57 149, circulation 0.55 5, guilty 0.54 214

Antonyms

  • fact 0.63 377, involved 0.62 91, swear 0.62 187, custody 0.60 72, advance 0.60 38, grips 0.57 8, charges 0.57 149, circulation 0.55 5, guilty 0.54 214

Translations

  • English: sue, to be infuriated