Difference between revisions of "charge"

Line 21: Line 21:
 
#:*{{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
 
#Man [[prick]] wey ready to [[nack]].
 
#Man [[prick]] wey ready to [[nack]].
#:*{{ux|dv| Na small rocking dem rock you, your body don '''charge''' . |(NSC_2021, You are already aroused and you were just danced on.)}}
+
#:*{{ux|dv| Your body just touch woman body small fiam e don '''charge''' like cha cha battery. |(NSC_2021, Your skin barely had contact with the woman's body before it became aroused like new car battery.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[chargeoffice]]
 
*[[chargeoffice]]

Revision as of 06:07, 25 August 2021

Naija

Etymology

Fom English: charge

Pronunciation

  • tʃâdʒ

Play Play

Noun

  1. Money wey person go pay for someting.
    • Wetin dem charge you for dat coat?  — (Egbokhare_2021, How much were you charged for the suit?)
    • CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess charge, withdrawal wey dem no use dia hand do and other things.  — (bbc__24037, the CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)
  2. Accusation wey de dey give person wey de catch sey e do wrong ting.
    • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, S/He was held culpable for certificate forgery in awarding a degree to Grace.)
    • Goment put charge of terrorism and oda crimes dem for dia head.  — (bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)
    • Di charge be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs.  — (bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)
  3. Control
    • AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take charge  — (bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)
    • Im dey take charge of everyting wey we dey do.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)
  4. Man prick wey ready to nack.
    • Your body just touch woman body small fiam e don charge like cha cha battery.  — (NSC_2021, Your skin barely had contact with the woman's body before it became aroused like new car battery.)

Related forms

Translations

  • English: cost, accusation, command, arousal

Verb

  1. Make person carry anoder person go court or nack am accusation.
    • E charge im papa go court sake of sey small ting e papa don give am dirty slap.  — (Egbokhare_2021, He/she took his father to court on the ground of assault.)
    • Uefa don charge Juventus player Cristiano Ronaldo with improper conduct for im goal celebration afta im club beat Atletico Madrid to reach di quarter-finals of the Champions League.  — (bbc__46100, Christiano Ronaldo who plays for Juventus has been charged for improper conduct by UEFA for his wild celebrations after his club triumphed voer Althleti )
  2. Sey vex dey control person.
    • Di man charge con kill di thief.  — (NSC_ 2021, The man became so infuriated that he killed the thief.)
  3. Sey de make person pay for service or for someting.
    • Na two ways DisCos dey take charge pipo for electricity wey dem use.  — (bbc__72138, DisCos have two methods of making people pay for electricity consumption.)
    • Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, as par law, no federal university suppose charge school fees.  — (bbc__67337, the Minister of State for Education, Anthony Anwuka, said that statutorily federal universities are not to charge tuition.)
  4. Sey power dey enter someting or person.
    • When e low pass 50 percent try charge am, even if na small.  — (bbc__99788, However little the percentage, charge the battery when it becomes less than 50 per cent.)
    • She no see way charge her phone as di plane bin don shut down.  — (bbc__88749, She could not find a way to charge her phone )
    • Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit charge phone.  — (bbc__40558, )

Translations

  • English: to sue/charge someone, to be infuriated, to charge a fee/payment