Difference between revisions of "charge"

 
(20 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* tʃâdʒ
 
* tʃâdʒ
 
<sm2>Pcm-ng-charge.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-charge.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-charge.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-charge.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Money wey person go pay for someting.
 
#Money wey person go pay for someting.
#:*{{ux|dv|Wetin dem '''charge''' you for dat coat? |(Egbokhare_2021, How much were you charged for the suit?)}}
+
#:*{{ux|dv|CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess '''charge''', withdrawal wey dem no use dia hand do and other things. |(bbc__24037, The CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)}}
#:*{{ux|dv|CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess '''charge''', withdrawal wey dem no use dia hand do and other things. |(bbc__24037, the CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)}}
+
# Case wey government put for person head wey go  make dem carry di person go court.
#Accusation wey de dey give person wey de catch sey e do wrong ting.
+
#:*{{ux|dv|Authorities nack am '''charge''' say im carry dash Grace di degree. |(bbc__18064, She/He was held culpable for certificate forgery for awarding a degree to Grace.)}}
#:*{{ux|dv|Authorities nack am '''charge''' say im carry dash Grace di degree. |(bbc__18064, S/He was held culpable for certificate forgery in awarding a degree to Grace.)}}
 
 
#:*{{ux|dv|Goment put '''charge''' of terrorism and oda crimes dem for dia head. |(bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)}}
 
#:*{{ux|dv|Goment put '''charge''' of terrorism and oda crimes dem for dia head. |(bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di '''charge''' be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs. |(bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)}}
 
#:*{{ux|dv|Di '''charge''' be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs. |(bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)}}
#Control
+
# Wetin dey happen wey be sey person na im dey run tings.
#:*{{ux|dv|AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take '''charge''' |(bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)}}
+
#:*{{ux|dv|AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take '''charge'''.|(bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
 
#:*{{ux|dv|Im dey take '''charge''' of everyting wey we dey do. |(JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)}}
#Man [[prick]] wey ready to [[nack]].
+
 
#:*{{ux|dv| Na small rocking dem rock you, your body don '''charge''' . |(NSC_2021, You are already aroused and you were just danced on.)}}
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[chargeoffice]]
 
*[[chargeoffice]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''cost, accusation, preside'', ''arousal''
+
* English: ''cost'', ''accusation'', ''command''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
charge: sue, to be infuriated -- Definition in Naija?
+
#Make person carry anoder person go court or nack am accusation.
 
+
#:*{{ux|dv|E '''charge''' im papa go court sake of sey small ting e papa don give am dirty slap.|(He/she took his father to court on the ground of assault.)}}
 
+
#:*{{ux|dv|Uefa don '''charge''' Juventus player Cristiano Ronaldo with improper conduct for im goal celebration afta im club beat Atletico Madrid to reach di quarter-finals of the Champions League. |(bbc__46100, Cristiano Ronaldo who plays for Juventus has been charged for improper conduct by UEFA for his wild celebrations after scoring in his club's triumph over Athletico Madrid to qualify for the Champion's League quarter finals.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#Sey vex dey control person.
#: {{ux|dv|E '''charge''' im papa go court. |(He/she sued his father in a court of law.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di man '''charge''' con kill di thief.|(The man became so infuriated and killed the thief.)}}
#: {{ux|dv|Di man '''charge''' con kill di thief. |(The man was infuriated and then he killed the thief..)}}
+
#Sey de make person pay for service or for someting.  
# nsubj-obj (frequency:9)
+
#:*{{ux|dv|Na two ways DisCos dey take '''charge''' pipo for electricity wey dem use. |(bbc__72138, DisCos have two methods of making people pay for electricity consumption.)}}
#: {{ux|dv|Di two things dem '''charge''' Melaye be say: |(bbc__39272, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, as par law, no federal university suppose '''charge''' school fees. |(bbc__67337, The Minister of State for Education, Anthony Anwuka, said that statutorily federal universities are not expected to charge tuition.)}}
#: {{ux|dv|Una gats carry dat trophy for di good of our kontri. di President '''charge''' dem. |(bbc__5335, __no translation__)}}
+
#Sey power dey enter someting or person.  
# obj-obl:arg (frequency:9)
+
#:*{{ux|dv|When e low pass 50 percent try '''charge''' am, even if na small. |(bbc__99788, However little the percentage, charge the battery when it becomes less than 50 per cent.)}}
#: {{ux|dv|Na two ways DisCos dey take '''charge''' pipo for electricity wey dem use. |(bbc__72138, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit '''charge''' phone. |(bbc__40558, The salesman has a particular product: a woman's handbag that can power phones.)}}
#: {{ux|dv|Dem no gree '''charge''' dem wit anytin but right now di court don grant dem bail sha. |(bbc__1234, __no translation__)}}
+
# Sey person body ready to [[nack]].
# obj (frequency:6)
+
#:*{{ux|dv| Your body just touch woman body small fiam e don '''charge''' like cha cha battery. |(Your skin barely touched the woman's body before your body became aroused like the battery of a new car.)}}
#: {{ux|dv|When e low pass 50 percent try '''charge''' am, even if na small. |(bbc__99788, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, as par law, no federal university suppose '''charge''' school fees. |(bbc__67337, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|She no see way '''charge''' her phone as di plane bin don shut down. |(bbc__88749, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Barcelona want make Paris Saint Germain dey in '''charge''' the payment of this money if Neymar no fit do am by himself, this na wetin Barcelona talk. |(bbc__8202, __no translation__)}}
 
# advcl-cc-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di Economic and Financial Crimes Commission  carri oga Fayose go court today say im use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more '''charge''' dem. |(bbc__31189, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na di Economic and Financial Crimes Commission  carri oga Fayose go court on top accuse say e use kurukere hand collect illegal $5million from former defence minister, Musiliu Obanikoro, wey im use for Ekiti election in 2014 and ten more '''charge''' dem. |(bbc__70361, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Senator Ademola Adeleke wey pipo dey call 'Di dancing senator' dey face court '''charge''' for exam fraud. |(bbc__87755, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After two weeks, lawyers deh di try for get court '''charge''' for Julius Sisiku Ayuk Tabe and e 11 kombi dem. |(bbc__13228, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Our security agencies must find di people wey do dis thing, and '''charge''' dem. |(bbc__41048, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem don arrest and '''charge''' people wey call di 93-year-old Mugabe say im old, be donkey or even say na am spoil di country. |(bbc__28900, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E di face law for answer for de '''charge'''. |(bbc__86661, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di money wey dem pay Ryan no include tax or fees wey agents or lawyers '''charge''', and e don double compare wit before year. |(bbc__36287, __no translation__)}}
 
# aux-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gang wey dey smuggle people dey '''charge''' about $6,000 for one migrant to take go Italy, $4,000 na for transport to Libya, dis na according to di Italian aid group L'Abbraccio. |(bbc__53484, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|EPA Ronaldo don score 124 goals for Champions League Uefa don '''charge''' Juventus player Cristiano Ronaldo with improper conduct for im goal celebration afta im club beat Atletico Madrid to reach di quarter-finals of the Champions League. |(bbc__46100, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit '''charge''' phone. |(bbc__40558, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For di series, di two of dem come travel go Seattle to start new law firm wey go dey '''charge''' companies wey dey do mago-mago for pipo. |(bbc__51325, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* fact 0.63 377, involved 0.62 91, swear 0.62 187, custody 0.60 72, advance 0.60 38, grips 0.57 8, charges 0.57 149, circulation 0.55 5, guilty 0.54 214
 
 
 
====Antonyms====
 
* fact 0.63 377, involved 0.62 91, swear 0.62 187, custody 0.60 72, advance 0.60 38, grips 0.57 8, charges 0.57 149, circulation 0.55 5, guilty 0.54 214
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: sue, to be infuriated
+
* English: ''to sue/charge someone'', ''to be infuriated'', ''to charge a fee/payment'', ''arouse''

Latest revision as of 10:21, 28 February 2024

Naija

Etymology

Fom English: charge

Pronunciation

  • tʃâdʒ

Play Play

Noun

  1. Money wey person go pay for someting.
    • CBN say dis new order go help customers get sharp sharp solutions to some bank wahala like excess charge, withdrawal wey dem no use dia hand do and other things.  — (bbc__24037, The CBN believes the new directive would help reduce banking irregularities such as excess or error charges.)
  2. Case wey government put for person head wey go make dem carry di person go court.
    • Authorities nack am charge say im carry dash Grace di degree.  — (bbc__18064, She/He was held culpable for certificate forgery for awarding a degree to Grace.)
    • Goment put charge of terrorism and oda crimes dem for dia head.  — (bbc__14671, They were accused of terrorism and related crimes.)
    • Di charge be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs.  — (bbc__33532, The charges levelled against them were corruption and illicit drug trading.)
  3. Wetin dey happen wey be sey person na im dey run tings.
    • AFP Gabon Vice Presido Pierre-Claver Maganga Moussavou don take charge.  — (bbc__9964, AFP Gabonese Vice President Pierre-Claver Maganga Moussavou has taken control of office.)
    • Im dey take charge of everyting wey we dey do.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__26, He is in charge of everything we are doing.)

Related forms

Translations

  • English: cost, accusation, command

Verb

  1. Make person carry anoder person go court or nack am accusation.
    • E charge im papa go court sake of sey small ting e papa don give am dirty slap.  — (He/she took his father to court on the ground of assault.)
    • Uefa don charge Juventus player Cristiano Ronaldo with improper conduct for im goal celebration afta im club beat Atletico Madrid to reach di quarter-finals of the Champions League.  — (bbc__46100, Cristiano Ronaldo who plays for Juventus has been charged for improper conduct by UEFA for his wild celebrations after scoring in his club's triumph over Athletico Madrid to qualify for the Champion's League quarter finals.)
  2. Sey vex dey control person.
    • Di man charge con kill di thief.  — (The man became so infuriated and killed the thief.)
  3. Sey de make person pay for service or for someting.
    • Na two ways DisCos dey take charge pipo for electricity wey dem use.  — (bbc__72138, DisCos have two methods of making people pay for electricity consumption.)
    • Minister of State for Education, Anthony Anwuka, say, as par law, no federal university suppose charge school fees.  — (bbc__67337, The Minister of State for Education, Anthony Anwuka, said that statutorily federal universities are not expected to charge tuition.)
  4. Sey power dey enter someting or person.
    • When e low pass 50 percent try charge am, even if na small.  — (bbc__99788, However little the percentage, charge the battery when it becomes less than 50 per cent.)
    • Dis entrepreneur get one product wey be handbag for women wey fit charge phone.  — (bbc__40558, The salesman has a particular product: a woman's handbag that can power phones.)
  5. Sey person body ready to nack.
    • Your body just touch woman body small fiam e don charge like cha cha battery.  — (Your skin barely touched the woman's body before your body became aroused like the battery of a new car.)

Translations

  • English: to sue/charge someone, to be infuriated, to charge a fee/payment, arouse